h.e.c aje (feat. pitanic) şarkı sözleri

People change for the dough Let them leave carry go People change for the dough Never say never cause oboy you never know Small money wey you get you dey raise shoulder 5 milli and you don dey form takeover Most high, everybody else dey lower You dey oppress your guys dem dey dey sober Carry slay queens wey you don dey time You forget the girl wey dey when you been dey grind No wonder these chicks no dey want broke boys cause Dem go break ladder when dem don climb Pride too heavy, your back don bend Small question wey dem ask, you go dey form vex You forget family, you forget friends Money show you change circle and circumference You don blow now so you wan change phone You forget the days wey you call my place home Wooooooo, but i'm not mad at you tho The day you come back to your senses imma hala you bro It's so bad o..... you make money you forget people Wey you been dey chill with o It's so bad o You leave that girl wey fit die for your matter anytime Omo it's so bad o... you make money you forget people Wey you been dey chill with o Its so bad o... you leave that girl wey fit die for your matter anytime Aje aje o, aje aje o Aje aje, you leave that girl wey fit die for your matter anytime Aje aje o, aje aje o Aje aje, you leave that girl wey fit die for your matter anytime uhh If your own bar come dem go shout pass Follow you navigate like a compass Dey shout boss boss when you no be peace mass Motherfucking green snakes in a green grass Dem go march follow you like the military Carry hand up dey form humility You were loyal what the f*ck happened to you bro You were my bro until you broke the bro code You don blow so you fashi all your bros You be smashing all the hoes cause you dashing them the dough Wear gold chain, dey form bruce willis Invest you no gree, e go soon finish Before the fall comes pride dem no tell you If you no send me boy i no send you But i'm not mad at you though The day you come back to your senses imma hala you bro It's so bad o..... you make money you forget the people Wey you been dey chill with o It's so bad o You leave that girl wey fit die for your matter anytime Omo it's so bad o... you make money you forget people Wey you been dey chill with o Its so bad o... you leave that girl wey fit die for your matter anytime Aje aje o, aje aje o Aje aje o, you leave that girl wey fit die for your matter anytime Aje aje o, aje aje o Aje aje, you leave that girl wey fit die for your matter anytime uhh People change for the dough Let them leave carry go People change for the dough Never say never cause oboy you never know
Sanatçı: H.E.C
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
H.E.C hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı