henry adams holiday şarkı sözleri

You can't do no wrong in my eye my eye ooye Many kele don come, dem don try But dem no fit take me away from you From you baby, dem no fit take me away from you. I dey tell them Eni to leru ti wa gbe If dem come find me I no dey I'm only available for my bae Na me and her suppose to dey Eni to leru ti wa gbe If dem come find me I no dey I'm only available for my bae Na me and her suppose to dey Dabaribi dabdab darabaride ee As I get you everyday na happy day Because of you I give myself holiday I give myself holiday My baby quality, my baby quality My baby complete she no be inequality As I don see you I don see my everything As I don get you, I no dey find anything o Ololo Na the love wey you give me na him wey dey make me dey jonze, dey jonze o I dey tell them Eni to leru ti wa gbe If dem come find me I no dey I'm only available for my bae Na me and her suppose to dey Eni to leru ti wa gbe If dem come find me I no dey I'm only available for my bae Na me and her suppose to dey Dabaribi dabdab darabaride ee As I get you everyday na happy day Because of you I give myself holiday I give myself holiday I give myself holiday I give myself holday I give myself holiday
Sanatçı: Henry Adams
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:50
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Henry Adams hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı