henry ikechukwu mash up [original version] şarkı sözleri

When You Looking Like That With Me Wow In Every Way When You Put The Thrill Still You Know Say Me Get This Ginger For You {Agege} Just See Every Time That You Need Someone Like Me Oh Oh Put It Every Way With You See The Way You Make Me Feel Soo Good Every Time I Dey With You Nobody Don Make Me Feel Like This Only You Oh Oh Oh Oh Baby Let You Tell Me That You Feel The Vibe That I Put You Through Girl All The Time You Know Wetin Dey Yeah Put It In A Way That You Killing Me Everything You Do Feeling It Know The Way {Agege} You Giving It Cause You Be The Vibe I The Want Oh Everything That You Do Girl Me Want To Spray Some Dollars On You Oh My Baby Girl Make You No Lie But Give Me Just The Way Me I Just The Like Aeeh Uuuuh {Just The Like} No Lie Mash Up The Place Everything She Do Just The Burst Up My Brain Baby Girl We Go Go The Place Everything Wey You Need Girl I Put Right For You Nobody But You My Girl Wanna Spray It All On You Everything Wey You Need Just Talk Am Girl E Go All Be Yours Ahhh Mmm Mnm {Agege} Putting The Vibe When I Mash Up The Place Bad Man Me No The Seke I Will Give You Just The Way You Wanting It Wo Wo Wo Wo Wo Every Way You'll Feel Me I Give You The Vibe Baby Girl See Me No The Lie Contend For The Game All Night Yeah {Gege} Aeeeh Bad Man With The Vibe {Agege} {Gege}
Sanatçı: Henry Ikechukwu
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:50
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Henry Ikechukwu hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı