henry nice garri şarkı sözleri

They nor they use cold water, Make Eba , unless you want drink Garri, They nor they use cold water make Eba Henry Nice Lion Comot for road, I be bad person, All these people, They want try test me, Even my ex, They try test me, But I snubbed her pass, I don't see Person een What goes up, Must surely come down, Trade my CC, I never run down, Enemies, They want know my plans, Fear no evil and, I got no respect, (eeh) No be say I no get, Nah my own Na I get, I no get your own No be say I no get, Nah my own na I get, I no get your own. No be say I no get, Nah my own na I get, I no get your own No be say I no get, Nah my own na I get, I no get your own, Stubborn picking wey witch born give Thief, Wey come still put yahoo yahoo for head , Boys they collect, You they ask for updates If they tell you, Shey you go pay? How many days, They for a week? Shebi na seven days. I they cash out every single day. Leave them, Make them just Dey play, They nor they use cold water Make Eba, (Eba) you won run Unless you want drink Garri (GARRI) They nor they use cold water make eba, Unless you want drink Garri (GARRI) They nor they use cold water make Eba, (Eba) Unless you want drink Garri (GARRI) They nor they use cold water make Eba, (u won run) (GARRI) Comot for road, I be bad person All these people, They want try test me Even my ex, they try test me, But I snubbed her pass, I don't see Person, What goes up, Must surely come down, Trade my CC, I never run down Enemies, they want know my plans, Fear no evil and I got no respect, No be say I no get, Nah my own na I get, I no get your own, No be say I no get, Nah my own na I get, I no get your own. No be say I no get, Nah my own na I get, I no get your own, No be say I no get, Nah my own na I get, I no get your own.
Sanatçı: Henry Nice
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:19
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Henry Nice hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı