henryswish angelina şarkı sözleri

Omo omo Confam am Swish Angelina eh, the way wey you Dey waka e don bad eh Angelina eh, the way wey you Dey waka e don bad eh eh Eya eya eh eh o Eya eya eh eh Eya eya eh eh o Eya eya eh eh You don gbolo for your area Your matter don cast for abule Bitch so sick malaria Queen of the south you con cast for Akure You and money na five and Six See as you make all the guys dem Dey stand at ease After alert, she go wan palash, she go bend the yansh, she go bring format Angelina I no be your mate oh Baby yio make you calm down oh She know senator She know governor She know all the men wey Dey stay for palamor Angelina eh, the way wey you Dey waka e don bad eh Angelina eh, the way wey you Dey waka e don bad eh eh Eya eya eh eh o Eya eya eh eh Eya eya eh eh o Eya eya eh eh See another work were another man chop Another man chop were another one work Is the kind of thing wey Dey cast bustop Make too much money from another man's flop Angelina ah eh o The way wey you Dey waka you go kill me eh Angelina ah eh o Easy with the thing make you no Dey sell your bumbum Chop my money tell me say na play I catch you for my room you go cry that one Dey Make you no Dey carry men Dey play E be like say the bomb for your head e don Dey play Angelina eh, the way wey you Dey waka e don bad eh Angelina eh, the way wey you Dey waka e don bad eh eh Eya eya eh eh o Eya eya eh eh Eya eya eh eh o Eya eya eh eh She know governor She know senator oh She know Peter Obi oh She like kilishi oh She like Kelechi oh
Sanatçı: Henryswish
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Henryswish hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı