henryswish good loving şarkı sözleri

Henry Swish oya kill dem with the vibes Confam am Move shake it whine like that Whine to the rhythm make you whine like that Big party girlie wanna break my back Girl I fito givi you all my cash Hallelujah (yeh yeh) Say your body Dey give me jinja (ha yoo ) Omo make we secure the visa (yeh yeh) Only you wey fit to cure my fever eh eh Ehn Give me jinja(jinja) Move your body wyna selecta (selecta) Omotena burst my medula Bad gyal this feelings don Dey enter Oya kolomental Kill a man I say your body can kill a man With your bumbum Chidera I saythe the can kill a man oh (hey) Move shake it whine like that Whine to the rhythm make you whine like that Big party girlie wanna break my back Girl I fito givi you all my cash Nwantintin Give me good loving say na nwantintin Anytime you down you can call on me Give me good loving say make i kolobi Baby girl what you do Nwantintin Give me good loving say na nwantintin Anytime you down you can call on me Give me good loving say make i kolobi Baby girl what you do Girlie you can rest on my shoulder (shoulder haa) Baby Bo sè sé mi sè oro pe oda (shoulder ha) I go fight for you like a soldier (soldier haaa) Anywhere you want we go go now (go noww) Move shake it whine like that Whine to the rhythm make you whine like that Big party girlie wanna break my back Girl I fito givi you all my cash Kill a man I say your body can kill a man With your bumbum Chidera I saythe the can kill a man oh(hey) Nwantintin Give me good loving say na nwantintin Anytime you down you can call on me Give me good loving say make i kolobi Baby girl what you do Nwantintin Give me good loving say na nwantintin Anytime you down you can call on me Give me good loving say make i kolobi Baby girl what you do
Sanatçı: Henryswish
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Henryswish hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı