henshaw blaze bolanle (feat. moon boy & baba wonder) şarkı sözleri

She no dey fo for G boy o b'ola nle Bolade wan dey where ballers dey And dolapo know sey dollar po Despite the protocol she no pick your call Titi wouldn't show me her titties Spend my days with Sade and Keke And all they do is throw shade and kiikii See i need that dollar to find some girls to kick it wicked... Aye dangbana early mo mo ina kwana Aye dangbana mummy say mo sha gbana Dangbana early mo mo ina kwana Aye dangbana mummy say mo sha gbana She no dey fo for G boy o b'ola nle Bolade wan dey where ballers dey Bolanle bolade wan dey where ballers dey Take your girl she wanna examine Back then in the school You no fit pass me Take you to the gym sef You no fit pass me Sipping 1942 yea That's my team yea Thought you said you was bolanle Shorty say she high class Tell me say her dad fly Shorty say she flying first class On a daily basis like Linda Ikeji Loading cc that's clout on clout After all the damn caps Oya clap for her Omo gbayi juwon lo No Dey hate on her Sade ina kwana Any guy you see you just want knack Aye dagbana mummy say Mo sha gbana She no dey fo for G boy o b'ola nle Bolade wan dey where ballers dey Bolanle Bolade wan dey where ballers dey Akii fari leyin olori Eni afe l'amo, a o m'eni to feni Won ba ti pami je Awon aje to n pomo je Eleda mi lo n ja fun mi Akosile ti wa Everybody lo l'eleda Pako at'omo butter I am a king, like Rameses Scorpion King, Mansa Musa King Jaja Agba to r'ejo ti o sa S'emi mo ma so fun pe Ara iku lon ya I get it then flip it They can never stop me Oko ti a ba so m'ope l'ope so mo ni Adan dorikodo o n wose eye Emi heavy gan mi o se felele Ti n ba te mole, ma so fun e pe pele Who be the greatest Ronaldo, Messi or Pele Aye dangbana mummy say mo sha gbana Aye dangbana early mo mo ina kwana She no dey fo for G boy o b'ola nle But bolade wan dey where ballers dey Bolanle! Bolade wan dey where ballers dey
Sanatçı: Henshaw BlaZe
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Henshaw BlaZe hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı