henshaw blaze sherifa şarkı sözleri

Dawa ka l’eko , Abule le wa Da wa se lobe dangbana mefa  Da wa se lobe abule le wa Da wa ka l’eko agbunni kefa Yeah yeah yeah I dey for here yeah All of una wey Dey hear yeah yeah Ranka de de o As the gbedu Dey reach your ear Yeah yeah yeah The rhythm is the right thing That’s why I give’em what they liking  Girl you claim you tryna do the right thing Why the feeling is so biting  O gun mi se mi bi obe  You dey laugh, you dey chook me knife  Now you want to do me right  Abena just dey run me games  The game is the game  Whether you no fit play  The game is the game  Whether you no fit play  When I remember seaside ahh  I be thinking of sherifa ehh  When I remember seaside ahhh ahh I’m thinking of sherifa  By the river, we share the riffa  Oh oh my sherifa By the river, we share the riffa  Oh oh my sherifa  Mon Sherry, ma farawe eh Ma fi mi we dem, shawty don’t compare You know I’m always there What do you gain if you do me wrong  What do you gain if you do me wrong Say the game is the game  Whether you no fit play  The game is the game  Abena just dey run me games i I remember seaside, I be thinking of sherifa eh  When I remember seaside ahh ahhh I’m thinking of sherifa  Oh My sherry ma faraya ah ahh Shawty don’t compare eh  Me to all these men Shawty don’t compare Ma farawe ehh, ma fi mi we dem Shawty don’t you dare  You know I’m always there When I remember seaside ahh I be thinking of sherifa ehh  When I remember seaside ahh  I be thinking of sherifa ehh  When I remember seaside ahh  I be thinking of sherifa ehh eh eh When I remember seaside ahh ah ah I’m thinking of sherifa By the river we share the riffa Oh ooooh my sherifa  By the river we share the riffa  Oh ooooh my sherifa  Oh my sherry, ma farawe eh Ma fi mi we dem, shawty don’t you dare  You know I’m always there Dawa ka l’eko abule le wa Dawa ko roko san gbana lewa
Sanatçı: Henshaw BlaZe
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Henshaw BlaZe hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı