hericoni january 1st şarkı sözleri
Mmm
Huh-oh
Hey-yey
12am don clock
Hericoni
12am don clock
First, it's January first
Enter Church to pray to God first (first, first)
After Church, na dance contest
Organise a party for my good friends (friends)
Call all my men wey sabi
And the girls wey like to party (party)
The ones wey be life of party
Especially wey dey whine dirty
Enter with your gogoro
With your lovely tight sokoto
All my friends from Sokoto
If dem show I go make them jogodo
Give me your konto
Old school dance Asonto
Like you won a lotto
Cause life is short
If e sure for you
Come & join this party
12am don clock
Hmm it's January first
If e sure for you
Enter come & party
12am don clock
Ooh-oh it's January first yeah
Gongo aso gongo aso
Hit me with your dance step
Gongo aso gongo aso
Hmm it's January first yeah
Gongo aso gongo aso
Oh-uh hit with your dance step
Gongo aso gongo aso
Yey it's January first yeah
Koma yemi mo oh
Confusion won breaky bone oh
Won gbami mu oh
Omode yii fe ramimu oh
Rara won le rimimu
With God by my side
Won le dami mu
Won fe le mi ba
Usain bolting mo ti japa lo
Enter with your gogoro
With your lovely tight sokoto
All my friends from Sokoto
If dem show I go make them jogodo
Give me your konto
Old school dance Asonto
Like you won a lotto
Cause life is short
If e sure for you
Come & join this party
12am don clock
Hmm it's January first
If e sure for you
Enter come & party
12am don clock
Ooh-oh it's January first yeah
Gongo aso gongo aso
Hit me with your dance step
Gongo aso gongo aso
Hmm it's January first yeah
Gongo aso gongo aso
Oh-uh hit with your dance step
Gongo aso gongo aso
Yey it's January first yeah
Gongo aso gongo aso
Hit me with your dance step
Gongo aso gongo aso
Hmm it's January first yeah
Gongo aso gongo aso
Oh-uh hit with your dance step
Gongo aso gongo aso
Yey it's January first yeah