hernex spiritual şarkı sözleri

Spiritual Life is Spiritual What is life without struggle Lot of mandem on the street looking for daily bread they no see no hustle (lord sees our heart) A lot of things wey dey bother me late night Been searching for a peace of mind but the road feels so dark Lately I wish for things to happen to change my way Lord know I have been grinding but money no dey to show for it I stay loyal to the friends and OGs wey dey ride with me Nothing fit stop my rise I know my worth And I pray for my light now To shine on me As I dey grind now money on my mind but I dey for me And I called you my brother man, I hope I grow and I grow with you too Enemies dey my back them dey my front but no where to run So ahead ahead I pray for May your blessings locate me Nothing fit faze me As I move on my journey Life is spiritual Spiritual What you seeking in life Only Lord knows Wetin man go do wey God no fit do I put my faith on the most high now cus he knows my heart (iyowe) Sometimes I be checking on the breaking news Oluwa bless my guys on the streets and bless me too I try to dey market myself well I be de ginger myself well I know the struggle dey hard come Me I stay humble and I stay grinding No repetition no failure Keep on shining, your time dey come If e reach your turn no forget to thank the Lord What more do I bring on this table I lay all on the feet of the maker Lord knows Lord knows my heart Spiritual
Sanatçı: Hernex
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Hernex hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı