hernex sustain me şarkı sözleri
Hernex pon this one yaya
O nanana
Them ma say boys no get levels now
Them ma think say we no go ball high with the right swag now
They ma think say I resemble Buhari pikin yaya
Tufiakwa
All na yarn
But I tell them say me no send all the Mara now
Baby because I dey with u omo them don they mad now
I say thunder fire them now
Make lightning strike them now, aje
Them go see our love go last for sure
If u leave me omo I go die o
If u leave me omo I go faint o
If u leave me omo I go die o
Na only u fit sustain me
If u leave me omo I go die o
If u leave me omo I go faint o
If u leave me omo I go die o
Na only u fit sustain me
Omo sustain me
Only u fit sustain me ya
Na u sustain me ye
This love na emezi guys hana ku zi force
U make me dey overload with so much blessings no be lie
O nana
I no see u for my dreams
My beautiful dream girl ya
I see so much thing for ur touching body
I tell them say I no send other girls wey they eye me o
Better assurance am a give u my lady lady nana
My meni wa
Asante sana na u be the girl for my heart
If u leave me omo I go die o
If u leave me omo I go faint o
If u leave me omo I go die o
Na only u fit sustain me
If u leave me omo I go die o
If u leave me omo I go faint o
If u leave me omo I go die
Na only u fit sustain me oo,
Sustain me,
Only u fit sustain me ya
Na u sustain me ye
Too much feeling I see for your body
Drive me crazy
Too much love I see for your heart
Melt melt my reason
I know say I no perfect my baby
But am ready to work on myself oo for you
Promise you my heart all my all
Buy hummer limo for your body
Baby hold onto me o
Will u fight for me
Promise u my heart o
Forever
If u leave me omo I go die o
If u leave me omo I go faint o
If u leave me omo I go die o
Na only u fit sustain me o
If u leave omo I go die o
If u leave me omo I go faint o
Na u sustain me
Only u fit sustain me ya
Na u sustain me ye,
Superstition
For eviction
Baby no subtraction
Just real love for u
For u hmm
For u
Hernex
Okay let’s see how that sounds