hero tha alpha peace with the lord şarkı sözleri

Yeah Hero alpha Wavy wavy Leave me for my lane I'm in peace with the lord I no dey look your face if you squeeze it or not Ice on my neck twenty geez for the watch Party all the way to the beach and the club Carry all the girls na your chick dey for front Marry all of them Fela anikulakpor They no dey like to go When they enter my world Your pikin dey for church But na me deyher taught Na me dey her taught Your pikin dey for church But na me dey her taught Na me dey her taught Your pikin dey for church But na me dey her taught Na me dey her taught Your pikin dey for church But na me dey her taught Na me dey her taught Am the baddest boy with the keys to the lock Make them close their mouth for the shit wey them talk I will put the crown on my kids on my blood I dey hold it down like police with the cuff Light the kpoli loud if e good you go cough Find the money out for my people to chop Yeah I got the street, got the bricks and the plug After this life na you and my god Na me and my god After this life na you and my god Na me and my god After this life na you and my god Na me and my god Leave me for my lane I'm in peace with the lord I no dey look your face if you squeeze it or not Ice on my neck twenty geez for the watch Party all the way to the beach. And the club Carry all the girls na your chick dey for front Marry all of them Fela anikulakpor They no dey like to go When they enter my world Your pikin dey for church But na me dey her taught Na me dey her taught Your pikin dey for church But na me dey her taught Na me dey her taught Your pikin dey for church But na me dey her taught Na me dey her taught Your pikin dey for church But na me dey her taught Na me dey her taught Raised in the street In the deep In the mud Murder be the case when I step in the box I'm spreading love I go give you to chop But if you bite my hand Na there I go burst Many fake love All of them Them dey wash I no dey look your plate Na my food I dey chop Heart full of pains Put the drink in my cup Life wam teach With the cain E dey flog Light some Make I puff puff with you Let the night come I put the vibes on speaker I got my life on Night time with my niggaz I got the swag on Bad guy with the figures Problem no dey finish Everyday we dey solve Everyday we dey solve Leave me for my lane I'm in peace with the lord I no dey look your face if you squeeze it or not Ice on my neck twenty geez for the watch Party all the way to the beach. And the club Carry all the girls na your chick dey for front Marry all of them Fela anikulakpor They no dey like to go When they enter my world Your pikin dey for church But na me dey her taught Na me dey her taught Your pikin dey for church But na me dey her taught Na me dey her taught Your pikin dey for church But na me dey her taught Na me dey her taught Your pikin dey for church But na me dey her taught Na me dey her taught
Sanatçı: Hero Tha Alpha
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Hero Tha Alpha hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı