herospecial fine şarkı sözleri

Boy amazing oh Na na na na na na na… When i close my eyes All i see is your smile Even in the night Your beauty shine so bright Your smile dey turn me on E be like i go give you my all Thousands of girls But na you i want You be the queen a queen and more Omalicha Baby You burst my thinking baby Omalicha Baby You burst my thinking baby Omalicha baby Omalicha baby You burst my thinking You burst my thinking See person pikin She fine she clean and sexy I never see person Person wey fine like my baby My baby My baby She nor dey dey dey play me like Mercy Mercy Mercy Mercy Mercy Na na na na na na na… Only you nobody else Without you love is meaningless Like a tree by the river i go give you rest Baby nor dey shiver Come rest on my chest Me i go dey carry you dey go Carry you all over the world Give you anything you want Take you go see my mum Omalicha baby Omalicha baby You burst my thinking You burst my thinking See person pikin She fine she clean and sexy I never see person Person wey fine like my baby My baby My baby She nor dey dey dey play me like Mercy Mercy Mercy Mercy Mercy
Sanatçı: Herospecial
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Herospecial hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı