herospecial grateful soul şarkı sözleri
Hmmm
I might not be where I want to be
But thank god I'm not where
I used to be
Life is a journey
I just gat keep moving
Some are dying struggling
I just gat freedom to live
Oh oh oh oh hah
Waa
Many ups and down
Many done suffer
Many done go down
But I still gallant
Many done talk am
Say we nor fit make am
Only your grace
Sufficient to make am
I'm grateful for your mercy
Mercy mercy
I'm grateful for your mercy
Mercy way dey sustain
I'm grateful for your blessing
Blessing blessing
I'm grateful for your blessing
Blessing way dey sustain
Grateful grateful
Grateful grateful grateful
Waa
Grateful grateful
Grateful grateful grateful
Waa
Grateful grateful
Grateful grateful grateful
Waa
Grateful grateful
Grateful grateful grateful
Waa
Bring it on on
Make them talk talk
I be the small boy
Wey carry God God
Wo oh wo oh wa
Journey of life oh
Many hustlers dem done go down
Dream chasers dem done go down
But who trust you
Nor fit go down down
Down down down
I'm grateful for your mercy
Mercy mercy
I'm grateful for your mercy
Mercy way dey sustain
I'm grateful for your blessing
Blessing blessing
I'm grateful for your blessing
Blessing way dey sustain
Grateful grateful
Grateful grateful grateful
Waa
Grateful grateful
Grateful grateful grateful
Waa
Grateful grateful
Grateful grateful grateful
Waa
Grateful grateful
Grateful grateful grateful
Waa