hesh code settings şarkı sözleri

For the settings Niggas feeling like makavali I go look good in a pretty Shelby Gbedu too epileptic Omo na cruise lanje ooo Omo oro mii koni baje oooo Sha Mari ko sha reason To make money no easy ooo Cruise lanje ooo Omo oro mii koni baje oooo Sha Mari ko sha reason To make money no easy ooo Omo oro towo givenchy Di apo eeehh mu komalo jugbesi Bad boi coming from the trenches Moduro re ele yo mi settings So many things people talk ooo Obo sapa i no go f*ck ooo Things Dey my mind I wan talk ooo So many songs I go drop ooo Ede ma gbo ooo ede ma shock ooo Ore oluwa ni mo fin ball ooo Man I'm loyal me I humble I've been Lowkey fighting battle Dem be Dey find me I Dey my circle My phone on dnd me I no want stress Everyday I Dey pray for baba bless Me I need a girl with a biggedest Like month everest Omo na cruise lanje ooo Omo oro mii koni baje oooo Sha Mari ko sha reason To make money no easy ooo Cruise lanje ooo Omo oro mii koni baje oooo Sha Mari ko sha reason To make money no easy ooo So many many Wey people tell me Succes I'm aiming Iyen ko kan mii My mama tell me Iwo omo mii Keep going slowly Trust nobody As a bad guy mio kana Ore oluwa ni mo wawa Dem Dey want make I run down Modurore mio gara Omo na cruise lanje ooo Omo oro mii koni baje oooo Sha Mari ko sha reason To make money is not easy ooo Cruise lanje ooo Omo oro mii koni baje oooo Sha Mari ko sha reason To make money no easy ooo Oo'watch Gbo Hesh code
Sanatçı: Hesh code
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Hesh code hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı