i b hungry man şarkı sözleri
Verse 1
My country get bad economy, so na how I want take live happily
Nothing dey wey go ginger me cos them never pay my people salary
Hunger dey the wire me, my mother sef come the para me, my father sef gan the para me, wetin suppose sweet come the sour me
I for like to live
Jeje
I for no like to die
Jeje.............x2
But if I must die, then I for like to die for something
This little light of mine, I'm gonna let it shine
Chorus
Hungry man no get reason to happy
When him fellow country man no get money for pocket..................x2
Verse 2
The rich the get richer, them leave us poor
Them the thief all the meat from the cooking pot
No time to waste time brother life is short
Tick tock tick tock,it goes on and on
Na monkey wey they suffer work but na baboon wey go chop
Ehen
My brother shey you know wassup cos my blood don dey hot
Ehen
My adrenaline they rush like say I pop tramadol
Ehen
you want to cruise in a Porsche so make you double your hustle
Ehen
Ogbeni slow down o, Malo binu.........x2
Chorus
Hungry man no get reason to happy
When him fellow country man no get money for pocket..................x2