iambanty kartel şarkı sözleri

Oya Volume Ehn nna oo It's such a mystery Say this life wey we dey We no know when we Dey go We are all history So live your life my brother Enjoy this moment One day we are all gonna miss you No Dey follow rat on your fellow man Or you're gonna piss me On jah you're gonna piss me They want to stop my blues They wanna play me reggae They are gonna show me Shege I swear if e no be God They even tell me Jaburakata I know they Cap Erayo Fire But I calm down like pasa masa Hope only on messiah ssiah Until I lap my deck If you talk double barrel on chest Until them figure say men don vex Na big money only Dey stop nonsense Costra Nostra Is Our Affair He in me alone is kartel Na God be the plug I am a good socket We have conquered our fears More rubbers More rubbers Everyday man chasing more rubbers Man no know when he go kpai comot Man no know when he go die comot Ordinary Paper but spiritual something Chasing paper till you kpai no return Chasing paper till you die no return Motherfuckers But I no die! Am a German Shepherd Believe in me! Am a double decker Osalobua you be my saver Osalobua you be my saver But I no die! Am a German Shepherd Believe in me! Am a double decker Osalobua you be my saver Osalobua you be my saver Until I lap my deck If you talk double barrel on chest Until them figure say men don vex Na big money only Dey stop nonsense Costra Nostra Is Our Affair He in me alone is kartel Na God be the plug I am a good socket We have conquered our fears Can you conquer me & kartels Ina afukwa mu na my men Ina afukwa mu na my men
Sanatçı: IamBanty
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
IamBanty hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı