iambanty obs şarkı sözleri
Ehn Nna oo
I Dey OBS
Observe
For where men dey
Some men no men
Based on OT ehn
I calm down
They wan bench my nyash for one side
But I no see them
Am not the blind
Who goes them know say
Am not the kind
I no dey trouble trouble
Cause I no fit fight
Na only one pa and you sef no fit shout
Iwena iwe iwena my brother some sufferings are lessons
Make you go down on your knees
Aloba pray for your blessings
Iwena iwe iwena my brother some sufferings are lessons
Make you go down on your knees
Aloba pray for your blessing
That's why me I dey observe
Observe
I dey on G guy
Make nobody carry their matter come for where me I dey
Na Kunti Kunti
You go contact
That's why me I dey observe
Observe
I dey on G guy
Make nobody carry their matter come for where me I dey
Na Kunti Kunti
You go contact
I dey wida wida eye
I dey worry worry them
I dey Worry worry them
I dey Wida Wida eye
I dey worry worry them
I dey worry them
I dey wida Wida eye for men wey Been dey cluster my zone
Na coti be wan cluster my post
But I no Dey house
I dey for where men dey sing karaoke
Later for night
Men go still parole
I no dey do partial like Apc
Wey be say men dey on physical Dvc
Still get something like 10 Btc
Leave all their paper cash
For their Gtb
You dey you dey
You dey whine men
Wey be say normally na men mark men
If you no wise
Believe say men mount men
Open your eyes bro
Men no mount men
You dey you dey
You dey whine men
Wey be say normally na men mark men
If you no wise
Believe say men mount men
Open your eyes bro
Men no mount men
That's why me I dey observe
Observe
I dey on G guy
Make nobody carry their matter come for where me I dey
Na Kunti Kunti
You go contact
That's why me I dey observe
Observe
I dey on G guy
Make nobody carry their matter come for where me I dey
Na Kunti Kunti
You go contact
I dey wida wida eye
I dey worry worry them
I dey Worry worry them
I dey Wida Wida eye
I dey worry worry them
I dey worry them
I dey Wida Wida eye
I dey worry worry them