iamcozaa back to you şarkı sözleri
Clever, fine like liquor
No go touch me, am high tension
Brother... Shay na true love
If you fake one, I gat two more
Hnnmmm... Stop killing my vibe
Hnnmmm... Wanna party all night
A'ma soilder for my hood, am not a gangster
See them asking question, gat no answer
Yeah!
If them show i capture their feelings
Vibes on vibes i know there can't see me
See my reggae and blues gat them more vibing
Oh no you can't stop me now, cus I'm flying
You dey wish me bad back to you
Tell me why you work yo do juju
You can never tell me what to do
If you gimme one, I got two
Brother me i never wrong you
Everybody get ein own tulu
No come use your pot burn my soup
Problem no dey finish we gat move!
Oluwa dey for me, i no dey jisoro
Enemies dem wan make i kolo oo
We keeping high, we no dey give a low
Tera on the beat oya make me dey flow!
I gat many gees with their ganja
We smoking the loud, we gat lighter
Badman wey dey sing with dem wan find am
Oluwa loseyi no go dey check am!
I'm a superstar dem fear my return
For money matter, i no dey refund
Na God dey gimme vibe, ejo mi kor
Dem no fit do me tinkorlor tinkor
You dey wish me bad back to you
Tell me why you work yo do juju
You can never tell me what to do
If you gimme one, I got two
Brother me i never wrong you
Everybody get ein own tulu
No come use your pot burn my soup
Problem no dey finish we gat move!
Clever fine like liquor
No go touch me, I'm high tension
Brother shay na true love
If you fake one, i gat two more!