iamdela dont call me baby şarkı sözleri
I rather be the one that got away than the one that got played
Na you tell me say we go dey together in joy or in pain
I no getti money today tomorrow you go enjoy the gain
You say you get faith
E pain me when I found out that you are not who you say you are
E pain me
Cmon
Don't fvckin come close to me you're unbelievable
After what you did to me
If I comot go find money she go follow another man through the balcony ye
The yellow woman wey dey sell garri say she dey see you for inside Benz every evening
Whata
Whatafuck do you wanna say to me
Why are you tryna put the blame on me
You and I are done
Go enjoy your life now
I don't regret us
I no go do am again
E knocked me down but I'll find my way
Don't call me that name again
You no fit find my kind again
Don't call me baby
Don't call me your boo hmmm
Don't tell me ya sorry
Don't blame the devil leave that nigga alone
Am not your baby
Don't call me your boo boo boo boo
Don't call me baby
Don't call me your boo
We made love one night my dear you screamed my name
Do you also scream their name It's not nice odilomma o
Why you no fit come tell me say
My dick e no dey sweet you again
You no need to cry
Shey I don forgive you
For the moto you forget everything wey we pass through
Now Moti lowo I'm on every tv screen
All our dreams e don come through
Whatever you wanna you say to me
Don't think you can ever get to me
I no dey go back and forth with a woman
You and are done
Go enjoy your life now
I don't regret us
I no fit try am again
E knocked me down I've found my way
No call me that name again
You no fit find my kind again
Don't call me baby
Don't call me your boo hmmm
Don't tell me you're sorry
Don't blame the devil leave that nigga alone
Am not your baby
Don't call me your boo boo boo boo
Don't call me baby
Don't call me your boo
Don't call me baby
Don't call me your boo hmmm
Don't tell me you're sorry
Don't fvckin blame the devil
No say you love me
Don't call me your boo boo boo boo
Don't call me your baby
Don't call me your boo