iamfahd life drama şarkı sözleri
Life hard pass Wetin you think
Hmmm hmmm hmmm
Some people go soapy
Cuz nobody to suck their Hmmm
That's the fact
Abi you go do osho free
I just want to blow and grow
Enemies wan drag me go
Cuz I get more than I show
Inheritance money
Sweet pass cardi B Toto
Upper echelon ninu adugbo
Echelon ton gbowo
I speak less than i know
Emi El Quapo
Handsome Bobo
Ori lalakan fin shori
Help me find one Shawty
Backwoods ati rolex
K'ori mi bami shebe
They want me to come there
Kilo n she nbe
Mo Ma de be
Ibi ti ma de mo ma debe
Life hard pass Wetin you think
Hmmm hmmm hmmm
Some people go soapy
Cuz nobody to suck their Hmmm
That's the fact
Abi you go do osho free
I get high 24/7
On my grind 24/7
On my lane 24/7
Cause I know my own level
Cause I wanna bubble
This music na jungle
Money and fame
Will come with ease
Hustle with peace
Na GOD dey run am o
If na man he go don tire
To ba J'eniyan a ti su won
Cause I've learnt a lot
And I have a lot to learn
Omo iyami mi o le fun e lofo
Aye le
Your white
Dey fit turn am to black
Asan La baye
Lati aye ijoun
Let's keep it real my brother
We going straight to the top
Talk to God
One on one
He no go dull
Stop dulling (ji masun)
Omo iyami no dulling (ji masun)
Life hard pass Wetin you think
Hmmm hmmm hmmm
Some people go soapy
Cuz nobody to suck their Hmmm
That's the fact
Abi you go do osho free
I just want to blow and grow
Enemies wan drag me go
Cuz I get more than I show
Inheritance money l
Sweet pass cardi B Toto