iamseed loading şarkı sözleri
It's ur boy Seed oo
Ohh ohh ohh
Loading loading
Owo lonso kosi story
Loading loading
Owo lonso kosi story
Shana wole
Koti wole
Gbomo Wole
Awon bolas ti wole
Moma lowo Matun shaye
Moma gbe mummy mi jaye
From Canada to maley
We dey ball o koma kanye
Many many things wey my eyes don seeee
Emi BadBoy Seeeed
Dem say I no go reach
But I don rich
Another banger
Another another another one
Another banger
Another another another one
Loading loading
Owo lonso kosi story
Loading loading
Owo lonso kosi story
Shana wole
Koti wole
Gbomo Wole
Awon bolas ti wole
Many many bad guys
Ti wan ti lowo lo'wo
Eni moni lon se ni
I don't want to know
Cause I put my faith
I believe oo
Nd I gas to shine
Ko ma kan aye oo
So watin be bad energy
Me no wan bad energy
Me just wan get the money
Much much money make I flex my mummy
Money be loading
Money money money be loading
Money be loading
Pin pin pin money be loading
Loading loading
Owo lonso kosi story
Loading loading
Owo lonso kosi story
Shana wole
Koti wole
Gbomo Wole
Awon bolas ti wole