iamsunshine suspense şarkı sözleri

Una think say na one chance, una dey distance. I am working on silent everything go make sense I put them in a suspense them no fit withstand am As I dey sing I dey dance e be like say I dey use jazz Them go craze them go mad if them won catch me I get God by my side them no fit try me. Na my turn I go shine I go win Grammy oh yeah I just want make them believe in me I be the legend in the making Make una leave the story o I'm going higher mi o le Jabo Lie lie . Tori gbogbo Ogun farawo o ti wo lule Ni tori oluwa loni ile ati eku re E ma she jeje tori emi ni Omo ti won so I am working on silent everything go make sense I put them in a suspense them no fit withstand am As I dey sing I dey dance e be like say I dey use jazz
Sanatçı: Iamsunshine
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iamsunshine hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı