ib-kay 2am şarkı sözleri

Marruutelusma Wetin you do to me This love i never see At 2am i no fit sleep I'm thinking about you I can not sleep ye e ye Wetin you do to me This love i never see Yea yea At 2am i no fit sleep I'm thinking about you Na you dey on my mind Wetin you give me chop o I don dey loose my mind o Unto you my heart is singing Shakam And for you my heart is beating Shakam Unto you my heart is singing Shakam And for you my heart is beating Eeeeh na na Igegumadule Na your love i need No delay Yeah yeah Igegumadule E be you for my heart Where you dey Yeah yeah Baby baby Shakam Shakey shakey Shakam Baby baby You be my kind of a woman Yeah yeah A wonderful woman Yeah yeah I mean the kind Wey go torju mi I mean the kind Wey go born my pikin I know E be you E be you E be you E be you Wetin you give me chop o I don dey loose my mind o Unto you my heart is singing Shakam And for you my heart is beating Shakam Unto you my heart is singing Shakam And for you my heart is beating Eeeeh na na Igegumadule Na your love i need No delay Yeah yeah Igegumadule E be you for my heart Where you dey Yeah yeah Baby baby Shakam Shakey shakey Shakam Baby baby You be my kind of a woman Yeah Yeah A wonderful woman Yeah Yeah I mean the kind Wey go torju mi I mean the kind Wey go born my pikin I know E be you E be you E be you E be you Wetin you give me chop o I don dey loose my mind o Unto you my heart is singing Shakam And for you my heart is beating Shakam Unto you my heart is singing Shakam And for you my heart is beating Eeeeh na na Yeah yeah Eeeeh Ib-kay na my name Marruutelusma
Sanatçı: Ib-Kay
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ib-Kay hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı