ib-kay odogwu şarkı sözleri

Odogwu no dey worry No dey calculate Order casamigos make we celebrate o Everytime we enter we dey cordinate Na person wey get money dem dey appreciate o I dey live my life I no dey send nobody Me i no dey hear word If e no be money And I swear to God this year We making money See my yard o bullion van o If e no be money better keep quiet Na who no get money go dey chop diet Na man wey no get money go dey kiss and tell See my yard o bullion van o Odogwu no dey worry No dey calculate Order casamigos make we celebrate o Everytime we enter we dey cordinate Na person wey get money dem dey appreciate o Odogwu no dey worry No dey calculate Order casamigos make we celebrate o Everytime we enter we dey cordinate Na person wey get money dem dey appreciate o Money wey we get no go finish Bad belle no go see us finish Anytime we enter we go shut it down And you know say low key we dey run this town If e no be money better keep quiet Na who no get money go dey chop diet Na man wey no get money go dey kiss and tell See my yard o bullion van o Odogwu no dey worry No dey calculate Order casamigos make we celebrate o Everytime we enter we dey cordinate Na person wey get money dem dey appreciate o Odogwu no dey worry No dey calculate Order casamigos make we celebrate o Everytime we enter we dey cordinate Na person wey get money dem dey appreciate o
Sanatçı: Ib-Kay
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ib-Kay hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı