ibile rhap hustle şarkı sözleri
Ooooh oh
Yeee e ye ye
Ahn ah ahn
As I dey work and pray
Na so I dey pray for grace
Make you tell me where you dey
Make I no go go astray Iye
As I dey work and pray ah ah ah e
Na so I dey pray for grace
Make you tell me where you dey
Make I no go go astray Iye
Dem want to steal my shine ahn
Dem want to kill my vibe ahn
Dem want me to rap and go ahn
Me I just want to rap and blow
Uh oh uh oh
Oji oji oji ke ke
Won gor won gor won gor
Ehn ehn
Oh no oh no
Eh eh
Ewo ewo ewo
As I dey work and pray
Baba
Na so I dey pray for grace
Baba
Make you tell me where you dey
Baba
Make I no go go astray
As I dey work and pray
Baba
Na so I dey pray for grace
Baba
Make you tell me where you dey
Baba
Make I no go go astray Iye
I gat my eyes to the heaven
I've been hoping for the manners
E go drop I go pull-up with the dolce & gabana
I dey pray I dey work all day like Rihanna
Carpenter no sabi work tell am say na me go hammer
E come be like say na me sabi hustle pass for lagos
Pain sweat tears broke life come dey choke us
I comot for abj come Lag make I come focus
Dey say the price I have to pay ko cheap mehn o cost
Boys no dey smile Baba show me your face
Make I blow sharp sharp
Make e no go dey tey
Make Dey hear the boy ye
make dem Put am replay
Make I ball bad bad like e Memphis Depay
Oji oji oji ke ke
Won gor won gor won gor
Ehn ehn
Oh no oh no oh
Eh eh
Ewo ewo ewo
As I dey work and pray
Baba
Na so I dey pray for grace
Baba
Make you tell me where you dey
Baba
Make I no go go astray
That's why I pray to the Lord and believe
Put in work I've been grinding for weeks
Ship still sails and me thankful for this
Yeah ahn
Oji oji oji ke ke
Won gor won gor won gor
Ehn ehn
Oh no oh no oh
Eh eh
Ewo ewo ewo
As I dey work and pray
Baba
Na so I dey pray for grace
Baba
Make you tell me where you dey
Baba
Make I no go go astray
As I dey work and pray
Baba
Na so I dey pray for grace
Baba
Make you tell me where you dey
Baba
Make I no go go astray iye