ibksingx money matter (holla me) şarkı sözleri
Ibksingx oh
Oh oh
Oh oh
Oh oh oh
Dem say money no dey bring happiness
But i go happy when i dey inside the benz
And i go happy when i dey in my finesse
Oh no e dey gimme joy i must confess
Money money owo kudi ego
Its plenty its plenty
Osha ti romo ologo
Owo ni mon waka
Emi o wa wahala
Gimme the pounds and dollars
Gimme the pounds and dollars
Cos na money
Dey make the world go round honey
So if you get yawa don't call me
Buh if you get business holla me
Make you holla me
If na money matter make you holla me
If na abosi don't you bother me
Don't you bother me
Ma pe mi o ma pemi o
If na money matter make you holla me
If na abosi don't you bother me
Dont you bother me
Ma koba mi o ma koba mi
I don go gwagwalada
I don go ipaja
Anywhere wey i enter
Na money be the matter
Hustle everyday
Kowo le kowo pe
Dem dey fire man down
Like say dem dey craze
Dem dey wait for the pay day
So every other day go be like holiday
Owo ni mon waka
Emi o wa wahala
Gimme the pounds and dollars
Gimme the pounds and dollars
Cos na money
Dey make the world go round honey
So if you get yawa don't call me
Buh if you get business holla me
Make you holla me
If na money matter make you holla me
If na abosi don't you bother me
Don't you bother me
Ma pe mi o ma pemi o
If na money matter make you holla me
If na abosi don't you bother me
Don't you bother me
Ma koba mi o ma koba mi