iblack moni f billing şarkı sözleri

Abi dem be calling me Barbie Barbie calling me Now they wanna killin me Becus I said oh no no no Oh no no All Becus I said no All Becus I said no Shey they wanna kill me Shey they wanna kill me All Becus I hold my money My own money My own money You wanna shoot me in Oya da law Me I know many tins Me I see eh Money scarce Money scarce No be play Even the bomb wa we They bomb We no Dey see client We no Dey see cleint We no Dey see cleint So why you con Dey bill me On a steady Oya I don give you phone Your bomb make you see am Becus this grind he no eazy He no eazy Me I Dey grind on a steady Me I know say I go cashout large Oga I no Dey see any motherfucker At my back olor Motherfucker at my side olor Oya call on my phone Oya call on my phone If you get job for me If you get job for me No they bill me No they bill me Wer oniovome ehh Oya call on my phone Oya call on my phone If you get job for me No they bill me No they bill me My papa don Dey call again My mama don Dey call again My sister don Dey call again brother don Dey call again family Dey call again All of dem Dey call again Say may I text dem olar Dem dey tell me make I fund again Me I need to fund dem My babies all around again You no know that one again Me I just Dey clear u So that you go just know Me I want more Me I want more Me I want more Me I want more Me I want more Oya call on my phone Oya call on my phone If you get job for me If you get job for me But motherucker leave my phone Motherfucker leave my phone Where you Dey Õła Oya call me home Oya walk me home Ntin go stop me here Me home I want to be successful I must be succeeful I was a boy But now I'm growing to be a man I came alone With my kala and my God They want to fight Competition me adopt Alone with God How all this rubbish want take sup When you Dey hate Me I dey for house they grind I don dey win Now you want to see me down Why all this stupid Sully hating all around If man is successful You want to drag am down When I Dey go Na you join pray for me I don they win Now you wanna see me down Why all this stupid Sully hating all around I will see you around
Sanatçı: Iblack Moni
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iblack Moni hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı