iblack moni rationality şarkı sözleri

(Ola Ola Ola Ola Ola) Say my name you already know ola Me i don see many tins wa don take my time ola Me i jam many guys wa don f**k my style olanana I don jam many girls wa don waste my time ola Me i don jam many people Dey cut my line olanana Na only (God) na Dey with me i swear Ola Mama say i dey burst my head everytime with jam olanana All of da girls with that fine body dem Dey enter me now Me i no get spec now olard oh olard oh ola nana Me i don see many tins wa Dey burst my medulla I like buy ferrari and Bugatti Na my choice be that nana Ola Is your boy i swear iblack again oh iblack again oh I don't wanna stress nobody I want cool life and money I don't wanna stress nobody oma I don't wanna thief nobody oh I want sweet life and money Make government set compass oh Man don try many job But no one Dey pay, Country cast If no fraud,omo how he go be Governmental fraud big pass Everybody know Police form sarz come Boys block toll gate Army come kill boys Nobody own dem Country cult share boys Mumu dey kill dem self With no pay no pain Aboy no Dey hear Mama say my son Abeg no join dem But dem rape my girl Naso we take Dey Every man,one cross Cari ur problem If you fall dem go Mourn But dem go forget you ola I don't wanna stress nobody I want cool life and money oh I don't wanna stress body oma I don't wanna thief nobody oh I want sweet life and money oh I don't wanna blame nobody Ola lala
Sanatçı: Iblack Moni
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iblack Moni hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı