ibmoney 24/7 (feat. davidzy) şarkı sözleri

On the road 24/7 Man I gats face my struggles Mama told me double my hustle My hustle My hustle Me I no get time for your hate on me Steady grinding making my money Cause I know say e too sure for me Sure for me Yah,yah Kó tí dè bé But à má dè bé Té bà dè bé A ma je be Ni nu aye yi Ma she jeje o Ma she jeje o Ma she jeje Kó tí dè bé But à má dè bé Té bà dè bé A ma je be Ni nu aye yi Ma she jeje o Ma she jeje o Ma she jeje Sure for me Cause e sure for me Steady grinding making my money Came from the streets them no show loving Buh me I no fall me am still standing So many things wey Dey bother me Many obstacles but I keep moving Buh as OMO Ope Me I flip my wings Pray to jah while I'm still grinding On my days me I go Dey gaye forever Laye laye,your bottle no fit pop up my cover Kó tí dè bé But à má dè bé Té bà dè bé A ma je be Ni nu aye yi Ma she jeje o Ma she jeje o Ma she jeje Kó tí dè bé But à má dè bé Té bà dè bé A ma je be Ni nu aye yi Ma she jeje o Ma she jeje o Ma she jeje Is Put my hustle for my head Temi balo moma de Eno mode eni komake Ogun laye moya yo ake If you no sabi road ko bere I now tell mummy oma jere mie As I day hustle kinmajere The only thing I sabi na doremi Bad since 1999 off thug How to make the money ni bawoso On top money maran sho Shaybe orin ni manbowonko Koti debe omade oh Do this with no label oh If you put leg you go k leg Long time coming laye cassette Koti debe omade oh Do this with no label oh If you put leg you go k leg Long time coming lati aye cassette
Sanatçı: Ibmoney
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ibmoney hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı