ibnl heal the world (feat. skido) şarkı sözleri

Life don red Things don change Ile aye eje, Ile aye ogun Hun People sick everyday People die everyday Shay you no Reason am Say people sin everyday The world is coming to an end Brother don day chop brothers flesh Corona wipe family comot. Yet You still day there Still day fight for domot Life is nothing My brother let's be truthful Believe in your "God" And let's Your kids believe too Ile aye asan, Amulemofo See Life is nothing Nothing We bring come, Nothing we go carry go We came empty handed and naso we go carry go My brother Shey You know say nobody Holy Waka Jeje, Dey your Dey abeg make you no hold me Nothing We bring come, Nothing we go carry go We came empty handed and naso we go carry go My brother Shey You know say nobody Holy I dey waka Jeje, Dey your Dey abeg make you no hold me Wetin dey happen? Wetin dey Sup? If na your punishment Baba God Make e Stop Emi Omo Mekunu I no get Food to chop I stand with you Baba Mimo you b my Lord oo All I wish for, Jehovah I wanna live long Mama in ma Crib with em Gvng Playing PING PONG Private School 4 my babies, Gelato on their smooth tongue Wih my wifey from the bunk we head to the Persian Rug Koju Maribi Konshey ti Corona Aisan ton trend lowo yii layi lo promoter My brother stay safe make you sanitize My brother stay safe stay Indoor Sanitize your hand And free your mind These dark days soon be over and we'll never rewind Stay home if you can, play your position with your fam Pray to God often, and withdraw from people who always Lang I started getting close to God Cox I no one Die Young Corona kills Large Volume more than Corolla and Honda Accord It doesn't mean you Rich or poor, Yo go Kp or Babcock This virus strikes a home Like a eagle strike a hen and baby cock
Sanatçı: IBNL
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:30
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
IBNL hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı