ibnl rush şarkı sözleri

Na na na Na na naa na Ye ye ye It your boy IBNL, eh ya No be say I dey rush na money me I dey find ah Na the fear of poverty dey make me loose my mind ah Na pesin wey get person dey sleep for this naija ah Shey boba shey mo ma nigga koranti sapa Oya mujo werey (Eh eh e hey e hey e) Oya jijo mi oh (Oya jijo mi oh oya jijo mi oo) Oya mujo werey (Eh eh e hey e hey e) Oya jijo mi oo (Oh oo oh hoe ho oh) ha Person wey sabi me sabi person I no dey drink abeg gimme pepsi Where money dey ibe ni moma je si Fun won ni Hennessy kotun fariwo si We no be mate oya kpen kele mess If you love me oya bang da da dang Bang da da dang Bang da da dang Bang da da dang Bang da da dang (Gbas gbas) When you see me around you gon see tha bling bling When I grab the mic you gon hear gbim gbim 247 man never caught sleeping, put it on repeat You can feel tha riddim Kami kami kami Make we fly all the way down Abu Dhabi Show me the green light so you can be my banny If I get the money I no go do you mago mago Credit me salo, make I dance the azonto Azonto azonto azonto zonto zonto Hello, hello bros I don dey ojota like this oh, umm I dey that side where they dey sell puff puff Hello Guy calm down no dey rush No be say I dey rush na money me I dey find ah Na the fear of poverty dey make me loose my mind ah Na pesin wey get person dey sleep for this Naija ah Shey boba shey mo ma nigga koranti sapa Oya mujo werey (Eh eh e hey e hey e eh) Oya jijo mi oh (Oya jijo mi oh oya jijo mi oo) Oya mujo werey (Eh eh e hey e hey e eh) Oya jijo mi oo (Oh oo oh hoe ho oh) Hello baby girl lemme tell you something Na money I dey find na why I do something As I do something, my gbedu is buzzing I dey rap I dey sing that one na small thing Haha Money on ma mind that's my heartbeat (Ge ge) Na ritualist dem dey call lavish Inside sardine e hard to see one fish No free show even if you are my bad bitch Zero competi jus wanna fly high high Bad energy me I say bye bye P2P deal nigga you can try mine Nobody die you can see that in ma timeline Ain't time for haters I be chasin ma dreams One day the boy go fly enter paris Ah been keeping it real call me sui generis Just wanna be happy pass me the cannabis Don dada, show stopper Stopper, pro runner Runner, run am Runner, na only jah fit to run am Money come my way abracadadabra Na ego make me on the matter Owo make me shine just likee lantern I can't lie kudi i love you scatter Dyc on the mix
Sanatçı: IBNL
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
IBNL hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı