iboy mp go şarkı sözleri

10dollarmusic Majestica IBOY Sing I be fine boy and I sabi sing Go And I thank my God and my family Go Thank you my fans for supporting me Go And people wey love me for who I be Go If I see beat I dey murder gan Always on speed like a faragon Chulo chulo way like Timaya ah I be fine boy for my area ah Some say I cary dread like were Say my dressing be like masquerade Soro soke kin gbo e were Me way get sense like yaya toure I dey observe I dey see everything All the insults I accept everything Sebi una say we no dey sing anything But this is not the right time to say anything If they see fine boy dem dey hola (hola) The boy don show dem dey para (para) They can not seize my fire (fire) My fans Dey tell me Go Iboy Go Iboy go! Go Iboy go!! Go!! When Dey sign me I dey all over I just dey pray make I take over I dey all over the internet Mama just dey pray make e be permanent hmm I no loose quird I get confidence The way I sing na my evidence Moke pe Oluwa kin le ranu pa Make dem dey play my music all over I followed all the celebs dem no follow back I met some elders for Abuja Nobody show me love no never ah I Dey find my sheda Dem no know say I never get the raba Some Dey busy dey send me Aza When I stepped out them hala my name If they see fine boy dem dey hola (hola) The boy don show dem dey para (para) They can not seize my fire (fire) My fans Dey tell me Go Iboy Go Iboy go! Go Iboy go!! Go! Popular to the world wide 10dollar 10dollar music na ni Para para para
Sanatçı: Iboy Mp
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:17
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iboy Mp hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı