iboy mp happy mood şarkı sözleri

U see a girl wey u like U toast her she agreed She agreed to be ur wife U knack her she born twins What a beautiful feelings U Dey club u Dey order Money dey u no dey bother U get sisters u get brothers All of them are even richer What a beautiful feelings If I don smoke loud If I don smoke cana Go my dm go drop ur aza When I finish I go just wire When I finish I go just dey ehhhh In my happy mood I can do anything in my happy mood In my happy mood I fit dash you money in my happy Make Dem no put me in the mood I no say I go over doo If dem put me in the mood I no say I go over doo U no get money u but u no Dey sick U get get girlfriend wey no dey cheat U no too get but you Dey eat U no own Lappo ur mind is free What a beautiful feelings U Dey ur house u no dey jail U dey find money, u dey find your gain U no see watin go give you shame Ur small business don dey give you gain What a beautiful feelings If I don smoke loud If I don smoke cana Go my dm go drop ur aza When I finish I go just dey wire When I finish I go just dey ehhhh In my happy mood I can do anything in my happy mood In my happy mood I fit dash you money in my happy Make Dem no put me in the mood I no say I go over doo If dem put me in the mood I no say I go over doo No put me in the mood Over dooo I no want over dooo In the mood Iboy popular to the worldwide
Sanatçı: Iboy Mp
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iboy Mp hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı