iboy mp yahoo şarkı sözleri

Iboy Popular to the worldwide yeh Yeh yeh yeh Why dem come dey call only boyz yahoo yahoo Hoo Hoo Yahoo yahoo yahoo yahooze Yahoo yahoo yahoo Babalawo dey Yahoo yahoo yahoo Pastor dey eh Malo ro pe Anybody holy pass Yahoo yahoo yahoo yahooze Yahoo yahoo yahoo Alfa dey Yahoo yahoo yahoo Politicians eh Malo ro pe anybody holy pass I no trust anyone again mofe rora ma shaye mi ni Cus people wey I put trust won ti sekiniyen fun mi ni The people I call my friends I no no say them enemies As this life take dey go I no understand koyemi ni Pastor with fake prophecy Sebi na Yahoo Babalawo wey betrayed customer-sebi na yahoo Alfa wey dey scam yahoo boys himself na yahoo Government wey dey scam citizen -Sebi na yahoo So why dem come para for boys Efcc dey para for boys Government dey para for boys Popo dey para for boys Egbon adugbo dey para for boys Why dem come dey call only boys Yahoo yahoo Hoo hoo Yahoo yahoo yahoo yahooze Yahoo yahoo yahoo Babalawo dey Yahoo yahoo yahoo Pastor dey eh Malo ro pe Anybody holy pass Yahoo yahoo yahoo yahooze Yahoo yahoo yahoo Alfa dey Yahoo yahoo yahoo Politicians eh Malo ro pe anybody holy pass Everything don worst yes e don worst Everybody Dey on their own Our government bad now e don worst Everybody Dey do their worst yeah Na why dem come Dey para para People Dey hala hala Christians dey fire prayer Boys Dey gbera gbera Leaders dem call themselves Suffer dem put us through How we want take sur How we want take survive How we want take survive Pastor with fake prophecy Sebi na Yahoo Babalawo wey betrayed customer sebi na yahoo Alfa wey dey scam yahoo boys himself na yahoo Government wey dey scam citizen Sebi na yahoo
Sanatçı: Iboy Mp
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iboy Mp hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı