Ice Daniel

It Can Only Get Better (feat. Tessy Gold)

ice daniel it can only get better (feat. tessy gold) şarkı sözleri

Life no easy, but I still dey move Plenty struggles, me I dey push through Sometimes e go hard, I go wan give up But I believe say, better days go come, oh Even when the rain dey fall, I no go tire I dey hold on, I know say e go clear, eeh! E go clear, e go clear, e go clear O nor, nor, nor! It can only get better, oh, only get better, oh Only get better, oh, O nor, nor No matter wetin I dey face, I go rise again Rise again, nor, nor It can only get better, oh, only get better, oh Only get better, oh, o nor, nor With hope in my heart, I go shine again With love in my heart, I dey go, oh It can only get better, oh, only get better, oh Only get better, oh, O nor, nor People go talk, dem no know my pain But I dey trust say, my joy go remain, nor, nor Every step I take, na God dey guide I no fit fall, uhh If e no be God, oh, where me I go dey, oh? If e no be God, oh, where I go dey today, oh!? Nnu a fu kwara, see, mmm, O nor, nor, nor It can only get better, oh, only get better, oh Only get better, oh, O nor, nor No matter wetin I dey face, I go rise again Rise again, nor, nor It can only get better, oh, only get better, oh Only get better, oh, o nor, nor With hope in my heart, I go shine again With love in my heart, I dey go, oh If e no be God, oh, where me I go dey, oh? If e no be God, oh, where I go dey today, oh!? I no go stop, I no go quit My dreams dey near, I go reach All the tears wey I cry, dem go dry, ry, ry Dem go dry, ry, ry, dem go dry, ry, ry! It can only get better, oh, only get better, oh Only get better, oh, O nor, nor,
Sanatçı: Ice Daniel
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ice Daniel hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı