ice maine & drella boy package şarkı sözleri

1 Time, 2 time, 3 times baby you know i gat you Crazy with the feeling so me I gat Ain't wanna choose anyone but you oh Ye Say na only you I need i don't need another Girl your body fire like kiyamosa Girl you give me ginger not compared to Linda Anything you want baby let me know It's an original thing that my girlie come clean and she sabi do the package Girl gimme your loving make I manage But she say she want leave me oh Girl why you gonna do like that Girl acting movie yo best your body bad a Nigga going mad Baby confuse me yo yo yo Shey make I leave her leave her leave her, ahbi make I tease her tease her Me am tryna focus on this media media Banking all this shit am getting VVSI sshh but oh my Angelina Lina Lina Baby gimme fever fever, me sef I no fit to leave her leave her Pull up inna bema roll up some weed with the rizzla yeah yeah yeah Makpami naw Drella ma kpa mi naw Makpami naw icey o cool Luo le Me I gat a girl pretty peng thing and she calling me from Ghana Drips on the inside out cos the boy so fresh baby why you come dey hala Don't trust all this bitches demma liars, and I go soon show them pattern Sons of the Don Gor Don demma know know know I say na who born girlie oh girlie oh girlie oh she drive me crazy yo crazy yo She is a blessing yeah yeah and I want to invest in your Bo body oh Girlie gimme more loving say she want ride with a Nigga like , strive with a Nigga like Die with a Nigga like ain't got to worry about it' cos she be the chosen one yeah Shey make I leave her leave her leave her, ahbi make I tease her tease her Me am tryna focus on this media media Banking all this shit am getting VVSI sshh but oh my Angelina Lina Lina Baby gimme fever fever, me sef I no fit to leave her leave her Pull up inna bema roll up some weed with the rizzla yeah yeah yeah Makpami naw Drella ma kpa mi naw Makpami naw icey o cool Luo le 1 Time, 2 time, 3 times baby you know i gat you Crazy with the feeling so me I gat Ain't wanna choose anyone but you oh Ye Say na only you I need i don't need another Girl your body fire like kiyamosa Girl you give me ginger not compared to Linda Anything you want baby let me know It's an original thing that my girlie come clean and she sabi do the package Girl gimme your loving make I manage But she say she want leave me oh Girl why you gonna do like that Girl acting movie yo best your body bad a Nigga going mad Baby confuse me yo yo yo Shey make I leave her leave her leave her, ahbi make I tease her tease her Me am tryna focus on this media media Banking all this shit am getting VVSI sshh but oh my Angelina Lina Lina Baby gimme fever fever, me sef I no fit to leave her leave her Pull up inna bema roll up some weed with the rizzla yeah yeah yeah
Sanatçı: Ice Maine & Drella Boy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:29
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ice Maine & Drella Boy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı