ice nt teddy bear şarkı sözleri

You just so beautiful Olorun me I admire you I like this thought wey dey for my head You smell nice pass perfume ,make you hug me make I be your muse Be the teddy wey dey for your bed Me no wan bother you,I just wan dey on the cover too My papa sef dey jealous you..with the way I dey lover you Omoh to se ....you’re wonderful My mama sef dey phor for you All the girl wanna to be like you Eledumare blessi you well oo Ahnnnn aaahnn ahh ahh Mama..let me be your sweater girl..for this cold weather Ahnnnn aaahnn ahh ahh Mama..let me be your teddy bear..be your teddy bear Passi pass Vanessa Only your body fi make me dance sassa I can’t get over you You’re my baby dada Na Watin I go do when the feelings non stop Sho tutu mu e ko ....ko pe mi Hug me tight...ko le remi Pour chocolate for my garri.. You know I love you ooo sebi Make you love me jejeli Make I be your teddy bear I fight a man for you You’re my baby dada Anything you want I go add jara Make you come close make I do you zaza I just wanna play with your big bum bum Ahnnnn aaahnn ahh ahh Mama..let me be your sweater girl..for this cold weather Ahnnnn aaahnn ahh ahh Mama..let me be your teddy bear..be your teddy bear.
Sanatçı: Ice NT
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ice NT hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı