Ice v

Aim To Please (feat. Chris Philips)

ice v aim to please (feat. chris philips) şarkı sözleri

(Chant) Way she Dey finesse on me OnG No Dey find nigga wey dey complete Say she want a guy wey go do her do like me Now she want a guy wey no Dey complain Yes I got booze for the night We go smoke We go drink up Call me on my line Anytime you wanna link up girl (Oou link up) Cause when we link up girl you know the vibes (Shebelebempem) Cause I don't really have a word for this Came a long way now I'm done with this Call me on the phone I need your company Super kinda missy with the confidence Now I got money and she aim to please We dey smoke one, now she say bring two please If I give her one she go born two kids She Super kinda missy with the confidence (Chant) Sweet sweet love Sweet sweet love Palmwine and the weed smoke We can, Run around, get real though If you feeling what I feel then let me know, Don't be acting childish, I can't be no Fool for your love, mi won't Meet me in the middle I dribble and I fiddle Your heart so tender but your attitude be lethal Badman with the tonongo You know sef say the thing na ogologo She wanna come and play with it She wan kneel down, give me bolombo I come hit her with the back and front combo She change my name in her phone to Rambo Terminator how I please her, Go down low (Shebelebe) Hmmm Beverly, (Beverly) I swear she too fine like a centerpiece (Centerpiece) Na only this girl get my Melody (Melody) Na only this girl be my Remedy Hmmm Beverly, (Beverly) I swear she too fine like a centerpiece (centerpiece) Nah only this girl get my remedy Na only this girl get my Melody Na only this girl be my Remedy Ohh no Cause when we link up girl you know the vibes (Champion mix) Now I got money and she aim to please We dey smoke one, now she say bring two please If I give her one she go born two kids She Super kinda missy with the confidence Oh
Sanatçı: Ice v
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ice v hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı