ice v body & soul şarkı sözleri
Nah baby boy wey dey sing song yeah
Woyor
Call all the girl them cause it is a waistline bop, Aje
Body and waist on check
It's a mad thing
Ride me like a western
(Shambele sumbele)
Putting on that bodycon dress
In a body like that is a big time flex oh no
She Dey complicate my sense
And we going home to fornicate, I guess
Me and you together baby tel me, what's next oh no
Oh my girl I know
Say you don fall in love with the things I do
Tell me say you wan make I command you
She Dey feel am for her body and soul
Oh my girl I know
Say you don fall in love with the things I do
Tell me say you wan make I command you
She Dey feel am for her body and soul
Say she wanna
(Chant)
She Dey feel am for her body and soul, i know
Say she like the big man things I do
If you want me inside your body, make I know
Wetin come Dey cause this hulabaloo
Oh my girl I know
Say you don fall in love with the things I do
Tell me say you wan make I command you
She Dey feel am for her body and soul
Oh my girl I know
Say you don fall in love with the things I do
Tell me say you wan make I command you
She Dey feel am for her body and soul
Who's that shorty with the wickedest whine?
Shorty coman buss that whine
Baby girl grind
Who's that shorty with the wine?
(She Dey feel am for her body and)
Who's that shorty with the wickedest whine?
Shorty coman buss that whine
Baby girl grind
Who's that shorty with the wine?
She Dey feel am for her body and soul, i know
Say she like the big man things I do
If you want me inside your body, make I know
Wetin come Dey cause this hulabaloo
Say she wanna
(Chant)
She Dey Feel am for her body and soul, I know
Feel am for her body and soul (Woyor)
Nah baby boy wey sing song (Yeah I know)
This is a waistline bop
For the queens and pretty little girls in the…
Wolfgang