ice v champion şarkı sözleri

Hello Nah baby boy wey dey sing song (Said they wanna play me now But I'm a plain winner They couldn't play me now They wanna.. Born sinner playing now The man ah slay you know) What a guan ina your place now ? Call me the champion SK level, make I faji now I got so many drinks fi the party now Cause everybody for naija dey suffer Sky level champion Got so many dreams, me no go fit give up Say me go come through fi another nigga When everybody for naija Dey suffer It's a vibe, when I come with my guys we go mashup the place and the people go soji ah You know say all'a my man dem'a likkle likkle vibe So make ya better salute when ya see me in the hood Wanna make a lot of money 'fore I die You know say all'a my man dem All'a my girl dem This no be song It's another street anthem Say me haffi move like a layman But me no dey come to play now Say me no dey come to play Me dey steady deliver So call me the Jumia Say me haffi move like a lay Me I steady deliver So call me the… call me ahh Call me the champion SK level, make I faji now I got so many drinks for the party now Cause everybody for naija dey suffer Sky level champion Got so many dreams, me no go fit give up Say me go come through fi another nigga When everybody for naija Dey suffer oh If I begin deliver The people say they feel the fever Better recognize Or you will die famzing later All of a sudden you fit hear say man'a blow The way I put in work and they calling me Pablo All of a sudden you fit hear say man a be the champion Oya give me the belt Say me I half move like a layman But me no dey come to play now Say we no dey come to play Me dey steady deliver So call me the Jumia If I collect money the guys dey follow me All of the mandem love my peng ting Say me haffi move like a lay me I I steady deliver so call me the.. Call me ahh Aye bro Aye I'm gonna be a flipping billionaire man, stop play Call me the champion SK level, make I faji now I got so many drinks for the party now Cause everybody for naija dey suffer Sky level champion Got so many dreams, me no go fit give up Say me go come through fi another nigga When everybody for naija Dey suffer All of mi gyals, we pull up in Jamaica We get the shots Pull'em up in the acres They call me Ray But he call me Nu Reggae When you hear the beat come and do the detty whine All of mi gyals, we pull up in Jamaica We get the shots Pull'em up in the acres Oh nah nah nah yeah e yeah eh
Sanatçı: Ice v
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:59
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ice v hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı