ice v clstrfck şarkı sözleri

Suddenly suddenly everybody don dey turn extrovert Nobody sabi the reason why the world has gone so colder Meanwhile I'm enjoy the feeling of steadily staying indoors I no dey go outside (I no dey go outside) When I dey outside I no dey follow rub shoulder Only me dey grind because I be lone soldier You can kill my body but not my soul You can lock me up in a cage but that'll only turn me to a monster Tryna put me on to the clusterfuck? But I'm tryna save a lot money so I stacked it up until I lost count I just like to lock into the studio and get some work done Grinding cause I'm serious to make enough bucks Luckily I'm studious like I'm in Oxford Cause no be only talent wey go make me hot shot Are you feeling lost? Thug it up, become a buffalo soldier, no be Johnny just come Buckle up, no go dey move like Jew man No dey go clubs or party houses Be like I dey for lockdown Indoors with my girl and she gimme the super soaker Suddenly suddenly everybody don dey turn extrovert Nobody sabi the reason why the world has gone so colder Meanwhile I'm enjoy the feeling of steadily staying indoors I no dey go outside (I no dey go outside) When I Dey outside I no dey follow rub shoulder Only me Dey grind because I be lone soldier You can kill my body but not my soul You can lock me up in a cage but that'll only turn me to a monster Tryna put me on to the clusterfuck? But I'm tryna save a lot money so I stacked it up until I lost count Lately I've been on my own Nobody tried to call my phone But I've been scheming and scheming and scheming and scheming and plotting on for so long Till my problems don "otilor" far gone I'm on my feet I'm on ten toes Moving like breeze and I then ghost I dey preach i no even get temple Every kind of beat I dey massacre the tempo Tempo tempo tempo Clusterfuck, Fiasco You think I'm not fierce? (You feeling lost? Thug it up become a buffalo soldier) (Champion mix) Life offers us choices these days, some that can be a tad difficult to make. Instead of giving into the pressure that comes with choices, choose to live
Sanatçı: Ice v
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ice v hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı