ice v confidential şarkı sözleri
Woi!
Voodoo
Confidential (omo)
Keep it confidential
No come dey question
Accidental
Me and you complement
And we stand together
Me I no get intention
Maybe I just wanna come and watch you shake your Bumbum
Dey together no boredom
Anything wey sup for this room is confidential
Give me one make I light make you no come dey ask me rhetorical question
Say in the morning in the night, when it's right, I go put in pressure
Oh tonight is the night you go demonstrate every likkle thing you dey talk online (aye aye aye aye)
Say she dey my side
She came with a likkle surprise
Shayo and liquor combined
Cause we just wanna flex and faaji all night
(Aye aye aye aye)
I no dey link with any kind lady wey I meet online
I get niggas wey dey ball all time
So Carolina come through
Follow me go my place
I hear say you like to dey wear costume
Now you don jam wetin pass you
Oh, lekwa m ikpo shoe
Nike no be balencia
As I dey light my Roman cigar
I no dey go outside
If you see me nah accidental
I dey I dey
I dey on top your matter
I've been waiting, I dey scope you since Alma matter
If you get wahala, mo japa
No go kiss and tell
No go cast am
Cause I no follow you do scandal
Stay on a low key
No loud am
Ahh ahh
Ahhh ahh ahh
Ahhh ahhh
Ahhh ahh ahh
"Shey you see, shey you hear" nah the same way wey rumor dey spread
No go talk Wetin you no fit defend 'cause when e bust, I go dey for my ends
(I go dey sip on my)
Shayo and liquor combined
Cause we just wanna flex and faaji all night
I no dey link with any kind girl wey I meet online
I get niggas wey dey ball all time
So Carolina come through
Follow me go my place
I hear say you like to dey wear costume
Now you don jam wetin pass you
Ole kwam ikpo shoe
Nike no be balencia
As I dey light my Roman cigar
I no dey go outside, if you see me nah accidental
(Fatboy)