ice v suffer head şarkı sözleri

(FreeGba) Nigeria jaga jaga oh Them chop me maga maga ooh ohh I no see food to Dey chop so I kwechiri tight for inside domot oh Government don kill my shine Make them no Dey deceive us like that Make we chase bad government comot oh E go bad if we leave am like that Plenty people Dey for road wey no see food to chop at all oh oh (Aye denge pose, take photo make I denge pose) Plenty people Dey for road and they no get their own domot oh (Aye Denge pose, take photo make I denge pose ololo) Call me suffer head oh I no be April fool oh oh Call me suffer head oh I no be April fool oh Them Dey call me suffer head olo I no be April fool lololo Call me suffer head Them Dey call me suffer head (Aye) Wire me money oh make I Dey follow you to Dey jolly oh oh (Aye denge pose, take photo make I denge pose) Plenty people Dey for road wey no see food to chop at all (Aye denge pose, take photo make I denge pose) Government don steal my shine Make them no Dey decieve us like that (Aye denge pose, take photo make I denge pose ololo) Call me suffer head oh I no be April fool oh oh Call me suffer head oh I no be April fool oh Them Dey call me suffer head olo I no be April fool lololo Call me suffer head Them Dey call me suffer head (Aye)
Sanatçı: Ice v
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Ice v hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı