icebaird paddy (feat. sos & gbwhyte) şarkı sözleri
Yea yea ehhh, steel on steel pon this one again (Gwe gwe) drizzy
As i dey do me my paddy
Make you dey do you my paddy
Life no be like that make you no use your reggae come disturb my shine
Do you my paddy
Life no be like that make you no use your reggae come disturb my shine
Do me my paddy
Life wey you see no be bed of rose
Do your own make i do my own
Never put eye for another man show
No go carry load wey no be your own
One step at a time, take a chess and pose
Shallah to my niggas wey popo don kpo (Holla)
You can never see another me (Never)
Focus on the blessings give thanks (Forever)
Making steady money be the Plans (Remember)
No time to check time shotigbo
One time for my gees we connect
If you aint talking money make we disconnect
Straight to the point no dey pull my legs
Every minute i get chicks we netflix and flex (Ice)
As i dey do me my paddy
Make you dey do you my paddy
Life no be like that make you no use your reggae come disturb my shine
Do you my paddy
Life no be like that make you no use your reggae come disturb my shine
Do me my paddy
You know who i be
Time wait for no man
Make your money leaving haters make dem talk trash
Yes you no be my guy
You steady beefing when you see me you go fake smile
This no be bromance, is nothing real i showed you love you stabbed by back twice
Now all the things you do dey turn me off
That is why i no dey turn up again oh, ahh ahh ahha
Show up again oo
That is why i no dey turn up again oh, oyea
Turn up again
As i dey do me my paddy
Make you dey do you my paddy
Life no be like that make you no use your reggae come disturb my shine
Do you my paddy
Life no be like dat make you no use your reggae come disturb my shine
Do me my paddy
Make i tutor dem before dem come dey claim jesus
Area wider dem, make dem no dey joke with us
Dem say i denge, dem say i dey pose
Never let a good man falling
Say i too talk say i too know