icebaird rakadushi şarkı sözleri

Hmmm heyyyyy ahhhhh ahhhhh Welcome to Love, Razz and Vibes (Drizzy) Wogbomi, see my baby no dey dull me, you no geti worries Cos all my guys getting money, kilokomi, if you geti bobo kilokomi No jonzing, i be number 1, you should know me Wetin concern me Tell your baby say i am sorry Excuse me, but i am feeling Rakadushi If you get dem go talk, if you no get the money dem go judge One time for dem boss, we no send anything dem dey talk (Kilele) Wonwami abi this baby don jazz me Her body banging i be number 1 one man army (Kilele) If you get dem go talk, if you no get the money dem go judge One time for dem boss, we no send anything dem dey talk (Kilele) Wonwami abi this baby don jazz me Her body banging i be number 1, you should know me Wetin concern me Tell your baby say i am sorry Excuse me, but i am feeling Rakadushi Am feeling good in a wrong way Am making money in the right way Give me love no dey dull me My drip badder than the Ocean Am feeling good in a wrong way Am making money in the right way Give me love no dey dull me My drip badder than the Ocean (Drizzy) Tell your baby say i am sorry Excuse me, but i am feeling Rakadushi
Sanatçı: Icebaird
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Icebaird hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı