iceberg and lc beatz no jokes şarkı sözleri

Oh yeah Oh yeah Oh yeah Go Check it Uh I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity Omo, This life wan be like e wan wound me I no dey gara ko si isan bi Bruce Lee But everywhere wey I go good news dey Cos I know say God dey cover pass duvet Heyyy, Cover pass duvet Even when I'm on my last 2k God still dey give me joy on a good day Cos when I look around na only you dey You see this gbedu I dey feel am If you carry am go north dem go pheel am Omo, Jesus too fresh I fit bill am If I catch the devil I fit kill am Omo, I no dey joke with my faith o I dey open door for am on a date o If girigiri come who I go pray to God stand gidigba he no dey shake o I got faith Even if I loose everything I got grace I got grace Yeah Yeah Yeah Yeah I no dey joke with my Christianity (gba) I no dey joke with my Christianity (kilowi) I no dey joke with my Christianity (oloun) I no dey joke with my Christianity (kosawada) I no dey joke with my Christianity (gba) I no dey joke with my Christianity (awada wada) I no dey joke with my Christianity (kin sere ke) I no dey joke with my Christianity Oshey, I no dey joke with my eternity mhen I no go joke make I miss anything mhen I no dey joke when I see enemy mhen If I dey joke na insanity mhen Ah, Joy plenty but we no pay Ah, We sabi and we dey pray Ah, We gentility but we know say all power belongs to bamiloke Guy, e no matter where we go from here to here Na Jesu we dey carry from head to leg We fit para cos we no dey fear for here No be man we dey carry for head for here I got faith Even if I loose everything I got grace (I got grace) I got grace Yeah Yeah Yeah Yeah I no dey joke with my Christianity (I no dey joke) I no dey joke with my Christianity (uh no) I no dey joke with my Christianity (I no dey joke) I no dey joke with my Christianity (I no dey joke o) I no dey joke with my Christianity (I no dey joke o) I no dey joke with my Christianity (I no dey joke o) I no dey joke with my Christianity (yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh) I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity I no dey joke with my Christianity
Sanatçı: IceberG and LC Beatz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:46
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
IceberG and LC Beatz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı