iceblaze odoo şarkı sözleri

Iceblaze If you really love me come show it ey It’s lens Lowkey things ey Two bottles bottles of rose For the club we dey pour all the champagne All the girls dem Dey look for that money Yea yea yea Fight for me will you come fight for me Tell me if you really love me come die for me Say your sexy figure 8 fit kill person And the way that you bouncing fit steal Person ey Baby I knw I knw If you really love me come show it ey Open the door the door oo Give me go ahead o make I fire they go Odoo oo odooo ey No Dey use me they form Porsche ey Order girls na just wash Na you I wan love eh Odoo oo odooo ey No Dey use me they form Porsche ey Order girls na just wash Na you I wan love eh Girl you know my heart dey beat for you Bam bam Love I get for you ten over ten ten en I wanna hold you so tight Everyday everyday everyday and night Odoo you no say you bad oo This your love dey make me psycho Stuck on me like a tattoo My love for you no get part two Let me spend my money on you (Ey ya) Wetin be this o wetin be that She carry front she carry back I no Dey joke my money large Girl no Dey use me catch cruise ohh No Baby I knw I knw If you really love me come show it ey (If you really love me) Open the door the door oo Give me go ahead o make I fire they go Odoo oo odooo ey No Dey use me they form Porsche ey (E ye ye ye) Order girls na just wash (Oh na na na) Na you I wan love ey Odoo oo odooo ey (Odoo Odoo) No Dey use me they form Porsche ey Order girls na just wash Na you I wan love ey Then I knw tha she want it (Know you want it) Girl I know that you really want it (Know you want it et ) Ain’t No time to waste (No time) Baby I can love you everyday yeh yeh Then I knw tha she want it (Know you want it) Girl I know that you really want it (Girl I Know you want it et) Girl I love you everyday (No time) Girl my love for you is true yeh yeh ey Odoo oo odooo ey No Dey use me they form Porsche ey (E ye ye ye) Order girls na just wash (Oh na na na) Na you I wan love ey Odoo oo odooo ey (Odoo Odoo) No Dey use me they form Porsche ey Order girls na just wash (Ohh na na) Na you I wan love ey Wan love eyy (Need your loving) Wan love eyy Na you I wan love ey (Your love your love) Na you I wan love ey You naaa na na eyyy nana eyy Yeh eyy yeh e yeh yeh Low low Low low low low low low Low low low low low Lowkey things eyy eyyy
Sanatçı: Iceblaze
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iceblaze hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı