iceboi adice permit şarkı sözleri

Yah yeah yeah Iceboi nani Adice Yeah krika I give u all my love Out of love That wasn't enough I gat u more more more Tell me wetin dey ur mind No time to waste ooo Tell me wetin dey ur plans I wanna put u in my plans now I know u like Rose ehh Baby mhi wa ka lole ee I no go do u play play I no go do u run away ehh I know u like Rose eh Baby mhi wa ka lole ee I wanna show u true loving Na only u dey rblow my mind now [Permit mhi permit mhi Baby enh] [Wao wao ] Ah Mo fo ooo These ur backside Ah mofo oo Oya whine to the front Mo fo Oya come Gemme back Mo fo oooo Me and u scatter these is place Cause u dey make me Overdose oooo Only u wey dey blow my mind Only u girl I know oooo I know u like Rose ehh Baby mhi wa ka lole ee I no go do u play play I no go do u run away ehh I know u like Rose eh Baby mhi was a lole ee I wanna show u true loving Na only u dey blow my mind now [Permit mhi permit mhi Baby enh] [Wao wao ] Ama Iceboiadice
Sanatçı: Iceboi Adice
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Iceboi Adice hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı