icecon ray peace of mind şarkı sözleri
Over the years, I've been tryna build my trust
Shit ain't working, e kon be like say na luck
Beautiful lass, I just wanna shoot my shot
Ask mah neighbors, Omo them know what is up
Call on Jehovah
Call on my mama
Call on everybody wey fit Dey for me
Call on Jehovah
Call on my mama
Call on everybody wey fit Dey for me
I don't wanna loose my mind
I just want some peace of mind
Make you show me the way
Baba maje shina
I don't wanna loose my mind
I just want some peace of mind
Make you show me the way
Baba maje shina
When things Dey rough, make e smooth for me
When I'm doing wrong
Make you cover me
I'm trying to be a better version of myself
I swear to God, I don't wanna fool myself
I Dey call on Jehovah
Call on my mama
Call on everybody wey fit Dey for me
Call on Jehovah
Call on my mama
Call on everybody wey fit Dey for me
I don't wanna loose my mind
I just want some peace of mind
Make you show me the way
Baba maje shina
Yo! Shout out to everyone wey dey dey for me!
You wey Dey bring business, no go forget me
And to you wey Dey always support me
I pray for for you, walahi woni sunkun nile yin
Me I no fit lie, I dey grateful
For wetin eye see, I dey thankful
Na by your grace baba we no fake am
And na your work baba you Dey run am
I Dey call on Jehovah
Call on my mama
Call on everybody wey fit Dey for me
call on Jehovah
Call on my mama
Call on everybody wey fit Dey for me
I don't wanna loose my mind
I just want some peace of mind
Make you show me the way
Baba maje shina